Pastor Street blog na dynamic platform wey go dey teach us God word for our native naija Pidgin. Our purpose na to make all men see. How we go achieve the purpose na to dey bring baba God word so that we go get strength. Oya follow me as we dey become like Jesus.